Frances Gillmor
Hau e go bi
Frances Gillmor
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Amerika |
| Fest nem | Frances |
| Famili nem | Gillmor |
| Wen dem bon am | 21 May 1903 |
| Ples wey dem bon am | Buffalo |
| Wen e kpai | 28 October 1993 |
| Place of death | Tucson |
| Wok wey e dey du | folklorist, novelist, anthropologist |
| Wu e dey wok for | University of New Mexico, University of Arizona |
| Wie e go skul | University of Chicago, University of Arizona |
| Awod wey e kolet | Guggenheim Fellowship |
Frances Gillmor (dey bon am 21 May, 1903 an e kpai October 28, 1993) na Amerika pesin wey dey rait an rekod tradishonal tori. Frances Gillmor go skul wel wel an e dey rait buk.
Tori abaut e life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon am for Buffalo, NY for May 21, 1903.Frances Gillmor na di Onli pikin wey e peret bon. Di nem of e papa na Abner Churchill Gillmor an e mama nem na Annie McVicar Gillmor.