Faisbuk

From Wikipedia


Facebook logo Facebook wordmark

Faisbuk bi a soshial midia and soshial netwokin savis wey bilong to di teknoloji konglomeraet Meta Platfoms. For 2004 Mark Zuckerberg with foh oda Harvard Kolej students and roommaets Eduardo Saverin, Andrew MkKollum, Dustin Moskovitz, and Kris Hughes start am, E nem kom from di fais buk dairektoris wey dem dey often giv to yunivasiti students. Membaship inishiali dey limited to Harvard students, e grajuali expand to oda niabai yunivasitis. Since 2006, Faisbuk dey allow evribodi to rejista from 13 years old (or olda), except for di kays of a handful of nashions, whe di aij limit bi 14 years. [1][2]

Also si[chenj-am | chenj-am for orijin]

Referens[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "Haw I ga ripot a pikin wey dey unda di aij of 14 for Faisbuk for Saut Korea, Spain or Quebek, Kanada?". Faisbuk. Archived from the original on October 13, 2023. Retrieved October 9, 2023.
  2. "Meta Ripots Foht Qwota and Ful Year 2022 Risults". Meta Investor Relations - Facebook (in Amẹ́ríka Ínglish). Feb 1, 2023. Archived from the original on October 31, 2023. Retrieved 2023-03-26.