Eyitayo Ogunmola

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Eyitayo Ogunmola (Dem bon am for July 25, 1988) na Naijá bizness man wey bi sey e bizness na to mek pipul laif beta.Eyitayo bi di founda of Utika, one Organisashion wey dey hep pipul wey don finish univasiti for insaid som pat of Afrika to len wok, du wok an du biznes.

Tori of di skul wey e go[chenj-am | chenj-am for orijin]

Eyitayo rid Medikal Filosofi for University of Ilorin.E get Masta (Msc.) in Business Strategy, Leadership and Change fom Heriot-Watt University.Eyitayo dey for di 2015 Atlas Corps fellow an a ticha an advaisa for Tony Elumelu Foundation Program. For 2019, dem mek Eyitayo pat of di grup wey dem dey kol Global Good fund. E stil finish from Chevening. Dem put e nem join pipul wey fit win di Edukashion at Future Awards Africa 2019.