Emmanuel Uduaghan

From Wikipedia
Emmanuel Uduaghan

Emmanuel Uduaghan (dem bon am October 22, 1954) na Naija politishian wey don ritaya an e still bi doktor. As plenti pipul sabi am as Dr. Emmanuel Ewetan Uduaghan. E na Govno of Delta Stet fom 2007 go rish 2015. Bifor e bikom Govno, e bin serve as di Komishona for Health, Delta Stet an di Seketari to di Stet Govament.