Emerante Morse

From Wikipedia

Emerante Morse wey pipul sabi as Emerante de Pradines Morse (dem bon am for Emerante de Pradines; 24 September 1918 – 4 January 2018) na Haiti pesin sey dey sing, dans an du folklore. Shi bi di gel-pikin of Haiti songs Auguste de Pradines (dem sabi am wel as Ti Candio or Kandjo).

Hau shi tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Amarante Jean Pierre wet bi Emerante mama pray mek Our Lady of Mount Carmel, patroness of the Carmelite order, give am gel-pikin. Di mama kom promis say shi go giv di pikin to di virgin saint mek shi de woship am. Dem bon Emerante wen di mama de for holide for Rivière Froid.