Emeka Ossai

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Emeka Ossai (Dem bon am for July 15, 1981) na Naijá fim akto. E win di best soportin akto awod for di 4th Africa muvi Akedemi Awod for di pat wey e akt in di fim Checkpoint.


                                  Bon: 15 July 1981 Nsit Ibom, Akwa Ibom 
Stet
Nashonaliti:	Nigerian
Oda nems: Okon Legos
Alma mater:	University Of Uyo
Occupation:	akto, komedian
Spouse(s):	Idara Bishop ​(m. 2013)​
Children:	(2)
   

Tori of e Life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na fom Ndokwa wey dey kwale Utagba-Una of Ndokwa west Lokal Govment of Delta stet na im Ossai tey kom fom. E rid fud Tekinoloji for University of Agriculture in Ogun stet.

Fims Wey E Do[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Checkpoint
  • One Life
  • Women at Large
  • Greatest Weapon
  • Occultic Wedding
  • Greatest Weapon
  • Executive Mess'