Ekrejegbe

From Wikipedia
Ekrejegbe

Ekrejegbe na one vilej for Ughelli South Lokal Gofment Aria of Delta Stet, Naija,[1] wey dey nia Ekakpamre. Plenti pipo wey dey dia na kristian an som of di pipo for dis dey woship juju.[1] Dem dey kol one of di strits wey dey dia Ekrogbe Kwotas.[2]

For 17 September 1999, Ekrejegbe dey among som Ughievwen komunitis wey faya skata dia aria bikos of one orye petirol wey pour troway.[3]

For 20 April 2018, Ekrejegbe na one of di two Ughievwen komunitis, wie di Delta Stet Gofnor Ifeanyi Okowa bin pafom a "ground-breaking serimoni for a 400MW kombine cycle pawa plant".[4] [5] [6]

For 15 August 2020, dem bin beri Isaiah Ogedegbe's maternal onku Late Deacon Chaplain Matthew Egodojerho Evwru Ovie for Ekrejegbe an Akbishop Prof. Solomon O. Gbakara bin attend.[7]

Ogbonge pipul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. 1.0 1.1 "List of Towns and Villages in Ughelli South LGA". Nigeriazipcodes.com. Archived from the original on 2022-10-25. Retrieved 2023-03-11.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. Osuyi, Paul (24 July 2019). "Delta guber: Drama, as Okowa opens defence at tribunal". Sun News Online. Archived from the original on 25 October 2022. Retrieved 6 April 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  3. "OIL SPILLAGE AND FIRE DISASTER IN FOUR URHOBO COMMUNITIES". Waado.org. 2 October 1999. Archived from the original on 27 January 2020. Retrieved 6 April 2023.
  4. "Gov. Okowa Performs Ground-Breaking For 400 MW Power Plant In Delta". Blank NEWS Online. 20 April 2018. Archived from the original on 28 October 2022. Retrieved 6 April 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  5. Onabu, Omon-Julius (20 April 2018). "Nigeria: Vast Gas Deposits Can Make Delta Nigeria's Investment Hub - Okowa". AllAfrica.com. Archived from the original on 28 October 2022. Retrieved 6 April 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  6. "Okowa Performs Ground-Breaking For 400 MW Power Plant in Ughelli-South". Flashpoint News. 20 April 2018. Archived from the original on 28 October 2022. Retrieved 6 April 2023.
  7. Ogedegbe, Isaiah (4 April 2023). "Day Ekrejegbe Stood Still For Late Deacon Chaplain Matthew Egodojerho Evwru Ovie". Opinion Nigeria. Archived from the original on 4 April 2023. Retrieved 6 April 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  8. "Iginla, TeeMac, others eulogise TB Joshua at posthumous birthday". The Nation Newspaper. Archived from the original on 2023-06-13. Retrieved 2023-06-18.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)