Eddy Young

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Edward Young abi Edward Osaretinmwen Erhahon na Naijá fim-meka wey pipul no wel wel for di fest fim wey e mek Kasanova. No fim wey pipul buy pass rich Kasanova in September 2019. Ooni of Ife Oba Adeyeye Enitan Ogunwusi, Ojaja II in 2020, onor am for di wok wey don du to mek Nollywood big an beta pass bifor

How e tek stat life an karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Eddy for the famili of Mr an Mrs Erhahon for Benin City, Edo Stet, Naijá.Na for Benin City e rid all e buk for skul an e kolet Bachelor of science digree (Bsc) in Adult and Non-formal Education fom di University of Benin. E stat wok wit Independent Television and Radio Benin and e leta wok for Hitfm Calabar.Ema bikom popula wen e produs Kasanova a dem rilis di fim for Naijá sinema in September 2019 an June 2020 for Netflix.E stil produs anoda fim The Bachelors wey dem fest show for April 29, 2020.

Fim wey e produs[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • 2020 Old school lives on (produsa)
  • 2020 Man like Jimmy (produsa)
  • 2020 The Bachelors (web series) (produsa)
  • 2019 Kasanova (produsa)
  • 2019 Dejavu (produsa)
  • 2019 What happened on 3rd street (produsa)