Domestic animals

From Wikipedia

Domestic Animals Dis kín animals na di ones wey dey live for house , some pipu dey call am pet some dey call am house animal. Di gud tin abaut dis animals bi say plenty pipu dey use dem dù security. Domestic animal dey serve as meat an provide money when dey sell dem.