Dipo Doherty
Hau e go bi
Dipo Doherty
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Wen dem bon am | 1991 |
| Wok wey e dey du | artist, painter |
| Wie e go skul | University of Virginia |
| Personal pronoun | L485 |
Dipo Doherty na Naija painter.
How e tek go skul and wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Dipo for 1991 and e go yunivasiti for University of Virginia wie e kolet BSc for Mechanical Engineering. E get Master's Degree for Integrated Design and Management from Massachusetts Institute of Technology. Di wok wey e dey do dey around spatial geometry.
Awod wey e get
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem chuz am as one of di pipul wey go show dia wok for ART X Lagos 2017. Di work-dem wey e go dey among di artwork wey dem dash for Arthouse's Affordable Art Auction for charity for Lagos. Dem nominate am for di Visual Category for The Future Awards Africa 2019.