Jump to content

David Solomon Abwo

From Wikipedia
David_Abwo

David Solomon Abwo (Dem bon am for May 10, 1986) na Naijá forma profeshional futbola wey dey plai as midfida

Na for Jos wey dey Naijá dey tek bon Anwo. For December 2010, E join Polish klub Zagłębie Lubin wey dem loan am for 6 month fom Lombard-Pápa TFC.[1]

In 2017 Abwo joined Ceyhanspor.[2]

For January 2018, e komot go KTFF Süper Lig klub Çetinkaya Türk S.K. for Northern Cyprus.

Were we gather di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. Nigeryjczyk David Solomon Abwo piłkarzem Zagłębia Lubin 15 December 2010, interia.pl
  2. Ceyhanspor için yürüdüler‚ hurriyet.com.tr, 15 September 2017