David Hundeyin
Hau e go bi
David Hundeyin
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | David |
| Wen dem bon am | 6 May 1990 |
| Ples wey dem bon am | Naija |
| Wok wey e dey du | journalist |
| Official website | https://www.davidhundeyin.com/ |
David Hundeyin (wey dem bon for 6 May 1990) na jonalist, pesin wey de fait for pipul rait an pesin wey de rait buk. Na im stat di West Africa Weekly.
Hau e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Hundeyin fest stodi Mass Communication for Igbinedion University bifo e kom go obodo oyinbo go stodi Creative Writing for University of Hull an e finish for 2011. Afta e finish skul dia e wok for plenti kompni wey KPMG na one of dem. E kom bak to Naija for 2013.