Jump to content

Dakore Egbuson-Akande

From Wikipedia
Dakore Egbuson-Akande
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemDakoré Chenj-am
Famili nemAkande Chenj-am
Wen dem bon am14 October 1978 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos, Bayelsa State Chenj-am
Pesin wey e mariJoseph Olumide Chenj-am
RelativeTimini Egbuson Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Wen e stat wok1999 Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Movie Academy Award for Best Actress in a Leading Role Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Dakore Egbuson-Akande (di nem wey dem giv am wen dem bon am na Dakore Omobola Egbuson) na Naija aktres an di ambassador for Amnesty International, Amstel Malta an Oxfam of America.

Tori of e life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Dakore for Bayelsa Stet wey fe Naija an e bi di fest bon of e peret. Dakore go "Corona" Skul and Fedra Govament Gel's kolej for Legos an di one wey de Bauchi. E go rid mass komunikeson for Yunivasiti of Legos, bot Dakore no finish skul bikos of di we no go gree, we no go gree mata wey no gri stop for dat time. Dakore don mari nau an e get tu pikin-dem.

For September 2019, Dakore akt as di main pesin for di foto albom wey bi Vishual Colaborativ eletronik katalog.For di foto albom, dem tok one mata wey di topik na Vivencias an if dem translet am from Spanish e go bi "Experiences". Dem ask Dakore wit oda 30 pipul fom araund di wold kweshon fom pipul laik Kelli Ali, Adelaide Damoah an Desdamona.For May 2020, Vishual Colaborativ eletronik plafom poblish di kweshon-dem for anoda nem wey dem kol TwentyEightyFour, wey dem rilis for di time wey Covid-19 disis dey kil pipul for evri ples.Even two Frensh muzishan wey dem dey kol Les Nubians,One man from Japan wey dey mek muzik wey dem dey kol Rika Muranaka an one Naija pesin wey dey mek pipul laf,wey im nem bi Chigul sef dem dey among di pipul wey dem ask difren difren kweshon.

Fim wey e don du

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dakore don akt pas 50 film dem, som of di fim dem na;

  • Peace of Flesh
  • Men do Cry
  • Emotional Crack
  • Shattered Illusion
  • When the Going gets Tough
  • Playboy
  • Oracle
  • Hole in the Heart
  • Silent Tears
  • 11days &11 Nights
  • Operation KTP
  • Silent Tears
  • Emotional Cry
  • Caught in the Middle (2007)
  • Journey to Self (2018)
  • Lunch TimeHeroes (2015)
  • Fifty (2015)
  • Chief Daddy (2018)
  • New Meney (2018)
  • The Setup (2019)
  • Coming from Insanity,
  • Chief Daddy2
  • Going for Broke.

Sho dem ontop Telefishon

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Castle & Castle (2021)