Dakauta

From Wikipedia

Dakauta na one bifor bifor Sultan for Kano wey bi sey na onli one day e tek bi Sultan for 1452.

E life akordin to Kano kroniku[chenj-am | chenj-am for orijin]

One buk wey Palmer rait for 1908 wey dem du for Oyinbo langwej as Kano kroniku tok sey: Na Dakauta bi di 17 pesin wey bi di Sarki for Kano.Dakauta na pesin wey no fit tok.E pipul dem for Kano tok sey" if dem mek am di Sarki, dis one fit mek am tok. When dem mek am Sarki, afta one day an E no stil tok dem quick quik remuv am. -Kano Kroniku