Daddy Showkey
Hau e go bi
Daddy Showkey
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Orijina nem | John Odafe Asiemo |
| Alias | Daddy Showkey, Galala dancer |
| Wen dem bon am | 4 August 1970 |
| Ples wey dem bon am | Lagos State |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | singa, pesin wey dey rait song |
| E pipul | Isoko people |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Instrument | voice |
| Personal pronoun | L485 |
Daddy Showkey wey e ril nem na John Odafe Asiemo na Naija galala singa. Daddy Showkey kin of muzik na im dem dey kol geto dans or geto. E dey popula for Ajegunle for in di 90s. Im vilej na Olomoro kindom for lsoko south LGA of Delta Stet.
Singles
[chenj-am | chenj-am for orijin]1996 "Diana" 1991 "Fire Fire" 2011 "The Name" 2011 "The Chicken" 2011 "Sandra" 2011 "Young girl" 2011 "Ragga Hip hop" 2011 "Asiko" 2011 "Mayazeno" 2011 "Girl's cry" 2011 "What's gonna be gonna be" 2011 "Welcome" 2011 "Ghetto Soldier" 2011 "Jehovah" 2011 "Dancing scene" 2017 "One Day" 2017 "Shokey Again"
Kompani Wey E Wok Wit
[chenj-am | chenj-am for orijin]For 2018 Daddy showkey bikom brand ambasedor for Ril Estete manejiment Reveleshon property Group wey de Legos Stet. E dey among plenti celebriti dem like Alex Ekubo, Ikechukwu Ogbonna, Belindah Effah, Mary Lazarus an Charles Inojie,
Aboms
[chenj-am | chenj-am for orijin]2011 "Di Nem" Sombodi kol my nem showkey
2011 "Welkom"