Comfort Ekpo

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Comfort Ekpo
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemComfort Chenj-am
Famili nemEkpo Chenj-am
Wen dem bon am12 November 1954 Chenj-am
Ples wey dem bon amUyo Chenj-am
Wok wey e dey duprofeso, vice chancellor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindacademy Chenj-am
Post wey e deyassistant teacher, head of department, Director of Education, vice chancellor Chenj-am

Comfort Ekpo (dem bon for 12 November 1954) na one Naija pesin wey bi Vice Chancellor for Yunifasiti of Uyo. Dem born Comfort Memfin Ekpo for Uyo for 1954. Na Etim Udoh Isol and Nyon Sam Akpan bi Im papa and mama. E first stat to dey wok as Sunday School tisha and e dey wok for Cross River Yunifasiti as pesin wey dey helep Tisha for 1983 to 1991. Na Ekpo bi di nomba 4 Vice-Chancellor for Yunifasiti of Uyo and di first wuman wey bi Vice-Chancellor.For December 2015,shi sorpos komot for di posishon bikos dem don chuz Professor Enefiok Essie to bikom do niu Vice-Chancellor bot shi rait leta gif di minista of Edukeshon Adamu Adamu sey mek dem wait smol bikos of di sex aligeshon mata wey dem put for Essien head wey tori pipul dey tok abaut.