Chris Barber

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Chris_Barber_2010

Donald Christopher Barber OBE (Dem bon am April 17, 1930 an e dai March 2, 2021) na Ingland jaz Muzik sing. Pipul no am wel wel pesin wey dey lid band an pesin wey dey ple trombon. Di rekod wey dem tek no am wel wel na "Petite Fleur" wey r rilis in 1958. Na brain problem Barber sofa fom bifor im dai for March 2, 2021 wen r dey 90 yies.

Wie dem si pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]