Chris Ajilo

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Chris Ajilo
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemChris Chenj-am
Wen dem bon am26 December 1929 Chenj-am
Wen e kpai21 February 2021 Chenj-am
Wok wey e dey durecord producer, musician Chenj-am

Christopher Isola Ajilo (dem bon am for December 26, 1929 an e dai for February 20, 2021) na Naijá singa an rekod produsa wey im band nem na Chris Ajilo and His Cubanos an na dem rilis Ariwo an Eko O Gba Gbere.

Tori abaut im laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ajilo papa kom fom Ijebu-Ijesha bot Ajilo gro up for Legos Ailand wit fór of im broda an sista wey one of dem na Cornie Ajilo wey dey sing. Im go skul for C.M.S Grama Skul for Legos bot laif no izi for am bikos im papa dai wen im stil dey smol.