Jump to content

Chibueze Anugwom

From Wikipedia

Chibueze Anugwom na Naija dokto well no fit see with im two eyes again. Anugwom gro up for Benin City, Edo Stet, Naija. E kom from Isiokpo but e dey live inside Owerri, wey de Imo Stet. Notin dey do Awen im dey smol but for 2007, e lost im eye.[1]

Wia We Si Pruf

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. Achonu, Gibson (March 25, 2017). "Touching tale of blind doctor who no longer wishes to see again". Punch Nigeria. Retrieved May 4, 2024.