Jump to content

Charles Novia

From Wikipedia
Charles Novia
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemCharles Chenj-am
Wen dem bon am20 November 1971 Chenj-am
Ples wey dem bon amBenin City Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, screenwriter, film producer Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Nigeria Chenj-am
Wen e stat wok1996 Chenj-am
E pipulIgbo pipul Chenj-am
Related categoryCategory:Films directed by Charles Novia, Category:Films produced by Charles Novia Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Charles Osa Igbinovia(bon 20 November 1971) wey pipu sabi as Charles Novia, na Naijá fim direktor, produsa, screenwrita, aktor,social commentator, and essayist. Na Benin dem bon am and I gro op for Benin City, Edo State. Pipu sabi Novia fim like Missing Angel (2004), Caught in The Middle and Alan Poza (2013). For 2014 dem choose am as part of team Naija wey go screen Nollywood fims for Best Foreign language category of the Academy Awards by the Academy of Motion Picture Arts and Sciences

Fim wey i dey

[chenj-am | chenj-am for orijin]