Charles Babalola
Hau e go bi
Charles Babalola
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | UK |
| Fest nem | Charles |
| Famili nem | Babalola |
| Wen dem bon am | 20 December 1990 |
| Ples wey dem bon am | London |
| Wok wey e dey du | actor |
| Wie e go skul | St Bonaventure's RC School, Havering College of Further and Higher Education |
'Bold text'Charles Babalola (dem bon am for 1990 or 1991) Im bi British akto. Na St Bonaventure skul for London e go. E stodi drama for Havering College an di London Akedemi of Muzic an dramatic Art(LAMDA). Wen e komot from LAMDA, dem giv am di Alan Bates awod for akto wey don finish skul.
For 2016, e akt for di Legend of Tarzan an for 2018 e akt for Helen Edmundson fim wey dem dey kol Mary Magdalene. E ple Andrew wey bi wan of Jesus 12 desaiple.
Afta five years, Babalola stop e wok for di London Royal Nashional Theatre Production of Netwok. Dat sem year, dem giv am di InStyle & EE's risin star for 2018.
Im Life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na London e dey sta
Di Fim wey e don akt
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di Legend of Tarzan(2016)
- Mary Magdalene(2018)
- Gretel & Hansel(2020)