Celine Tendobi

From Wikipedia
Celine Tendobi
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromDemokratik Repoblik of di Kongo Chenj-am
Fest nemCeline Chenj-am
TitoValidation of a sustainable internationally monitored cervical cancer screening system using a visual smartphone inspection in Kinshasa, Democratic Republic of Congo Chenj-am
Wen dem bon am1974 Chenj-am
Ples wey dem bon amKinshasa Chenj-am
Wok wey e dey duphysician Chenj-am

Celine Tendobi (born 1974) na Congolese doctor of obstetrics and gynecology wey be say she sabi gynecology and ultrasound wella.

 

Early life and education[chenj-am | chenj-am for orijin]

Celine Tendobi dem born am for de year 1974 inside Kinshasa, Democratic Republic of the Congo. She go University of Kinshasha. For 2004, she comot go to Spain for training be ogbonge for matter wey concern ultrasound in Obstetrics and Gynecology from the University of Navarra Clinic in Madrid.