Carlos Álvarez

From Wikipedia
Carlos Álvarez
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromSpain Chenj-am
Wen dem bon am6 August 2003 Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am

Carlos Álvarez Rivera (dem bon am on 6 August 2003) na Spanish Ogbonge futbola wey dey pley for Sevilla Atlético.

Im klub wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am in Sanlúcar la Mayor, Seville, Andalusia, Carlos Álvarez Rivera na fom Sevilla FC youth e finish. On 21 December 2022, e skore for im fest match wit sinior teem, na insaid Copa del Rey match wen dem win Juventud Torremolinos 3 - 0. E fest pley for La Liga on 8 January 2023, wen e enta for Òliver Torres insaid 2 - 1 home win wit Gatefe CF.

Kontri Wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Álvarez na Spain youth playa, e don pley for Spain U16s, Spain U17s an Spain U19s.

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Carlos Alvarez el prometedor-dela teri de Sevilla (In Spanish). Goal.com. 2022-12-22