Berom langwej

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Berom langwej
language, modern language
Subclass ofBeromic Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Indigenous toBauchi state, Federal Capital Territory, Kaduna State, Plateau State Chenj-am
Ethnologue language status5 Developing Chenj-am

Berom or Birom na one of di popula langwej among Plateau langwej wey pipul dey spik wel wel for Naija. Na dis langwej evri Berom dey spik for vilej aria.Now adaz, meni Berom don dey go stey in Hausa siti. Di smol Cen langwej an Nincut langwej fit bi sepiret an na abaut 1 million pipul dey spik am. For meni aria in south of Jos Siti in Plateau Stet in Naijá.

Tori of di langwej[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di Berom get link wit di Nok Kolshor, a human sosieti wey don dey bitwin 200BC go rish 1000AD.Di true tori bi sey,di pipul wey dey spik Berom langwej dey Jos Plateau an Kaduna Stet.

Difren mentod of spikin di langwej[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di Berom langwej get difren fom of spikin am. Dey bi:

  • Gyel–Kuru–Vwang
  • Du–Foron
  • Fan–Ropp–Rim–Riyom–Heikpang
  • Bachit
  • Gashish
  • Rahoss-Tahoss

Di sound wey dey komot wen spikin am[chenj-am | chenj-am for orijin]

Easta Berom langwej get Twenty-four konsonati sound an Berom langwej get Seven vowel sound.

How to rait di langwej[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dis na how to rain Berom langwej: a, b, c, d, e, ɛ, f, g, gb, h, i, j, k, kp, l, m, n, ng, o, ɔ, p, r, s, sh, t, ts, u, v, w, y, z