Basirat Nahibi

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Basirat Nahibi abi Basirat Nahibi-Niasse bi one pesin among Nigerian politishian dem, e bi biznes pesin and di fest wuman wey wan bí govno for Nigeria. Na shi bí di fouder of Women Advancement for Economic and Leadership in Africa (WAELE); ṣhi bi di kind woman wey dey encourage African women, mak dey save, make dey do better tins for their country and mak all wuman tak pat for peace and conflict for all di 52 countries on di continent.

Wia we tak see dis stori[chenj-am | chenj-am for orijin]