Barbara Soky

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Barbara Soky (dem bon am for Bara Sokoroma) na Naija aktres an singer wey bikom popula afta Shi akt fo the TV soap Mirror in the Sun. Barbara stop to akting small afta many roles fo the 80s and 90s, Soky stat ha akting work agen wen Shi stay to appear Nollywood movies and other soaps. Shi Still akt fo som Pat fo di fim "journey of the beats".