Balogun Market

From Wikipedia

Balogun Ajeniya Market na wan maket wey dey Legos Island for Legos Stet, for inside Naija. Di maket no get patikula adres bicos e get meni bransh dem for so meni strit dem on di island. Dem sabi Balogun maket wella as di best ples we dem fit buy tins like, clot, shus, and all sot of wies.

faya insident[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem don get difrent kes dem about faya asident for inside dis popula maket, di faya de hapun for difrent det bot di wans wey big pas na di wan we hapun for November 2019 and January 2020, di faya asident de hapun most for drai sizin.