Bajoga

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Bajoga na town and headquarters of Funakaye, wey bi local government area for di Northern area inside Gombe State, Nigeria. Di place na 9 kilometres (5.6 mi) south of the Ashaka Cement factory. Na common place wey local workers dey enter transport go destination or work.

JIBWIS Islamic Science Secondary School na im be di first private secondary school wey open for di city on 22 October, 2007.

Di grave of di Sultan of Sokoto wey dem kill tété during colonialism na Bormi, 1 kilometre (0.6 mi) away from Bajoga im dey.

Along di railway, na im Gombe State Polytechnic Bajoga and other markets where dem dey sell things like food and clothing.

Transport[chenj-am | chenj-am for orijin]

Bajoga get airpot, Bajoga Northeast Airport and train line on the national railway network. Funakaye (or Fukanye) Local Government Mass Transit get im own main terminal for mid-town Bajoga.

References[chenj-am | chenj-am for orijin]