Ayo Akinwale
Hau e go bi
Ayo Akinwale
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Ayo |
| Famili nem | Akinwale |
| Wen dem bon am | 1946 |
| Ples wey dem bon am | Ibadan |
| Wen e kpai | 13 September 2020 |
| Place of death | unifersity of ilorin teashing hospital |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | actor, profeso |
| Wu e dey wok for | University of Ibadan |
| Wie e go skul | University of Ibadan |
Ayo Akinwale abi Ayobami Akinwale (1946 - September 13, 2020) na Naija aktor, produsa an akada.[1]
Tori about e life an karia
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Ayo Akinwale for Ibadan an e go Methodist High school an di University of Ibadan bifor e kom go bikom leshura for Polytechnic of Ibadan. Na bifor bifor Dean, Faculty of Arts and Culture of University of Ilorin.E na bifor bifor chairman of Oyo State Council for Arts and Culture.Akinwale don joj meni kultural festivals for Naija. Akinwale aktin karia stat in di 1970s wen e dey sho for television an drama prodoshion.E win di best native Aktor aword at di 4th Africa Movie Academy Awards.
How e tek dai
[chenj-am | chenj-am for orijin]Adewale dai bikos of one smol sickness wey happun to am an na University of Ilorin Teaching Hospital e dai in at di age of 74.
Fim wey e dey
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Sango (1997)
- Ladepo Omo Adanwo (2005)
- Iranse Aje (2007)
- Diamonds In The Sky (2019)