Astonishing the Gods

From Wikipedia

Astonishing the Gods na one story buk wey Ben Okri wey be pesin wey dey rait for inside Naija rait.

For November 5, 2019, BBC News put Astonishing the Gods inside dia list wey dem put 100 story buk wey pipu laik pas insaid.

For one interview wit The Guardian Okri talk say he rait the story buk the time wey he dey fast.

Wie we see pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]