April Fools' Day
Hau e go bi
April Fools' Day na di day wey pipul dey do funi tins and dey yuz jokes to pley wit dia friends and famili. Pipul dey selibrate April Fools' Day for meni kontris for April 1 evri year and dem dey yuz di jokes to shem pipul. For som kontris, April Fools dey last ontil noon, and if pesin pley a joke afta, na dem bi April Fools.