Antera Duke

From Wikipedia

Antera Duke (e dey alaf araund 1788) na Naijá pesin wey dey sel slev for 18th Senturi an im stil bi Efik shif for Kalabar pipul wey dey for di eastan pat of Naijá.