Anna Banner

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Anna E. Banner (2014)

Anna Ebierre Banner (dem bon am for February 18, 1995) na Naijá biuti pajet winna an aktress.Na Anna go for di Bayelsa Stet pipul for Most Beautiful Girl in Nigeria an e win di 31 odas ladis to bikom di winna for 2013 edishon. As Most Beautiful Girl in Naijá 2013, Anna go for Naija kontrie in di 2013 Miss World pageant for Jakarta, Indonesia. As soon as Anna bikom di Most Beautiful Girl in Naija di Bayelsa Stet Govament chuz am as di speshal assistant for Kultura and Torisim to Gofnor Henry Dickson.For 2014, Anna stat to dey akt wen e sho for Super-Story.