Anglican diocese of Afikpo

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Anglican Diocese of Afikpo[chenj-am | chenj-am for orijin]

Di Anglican Diocese of Afikpo na one of di twelve within di Anglican Province wey dey for Enugu. Na one of di 14 provinces wey dey Naija. Di current bishop for di diocese na Paul Udogu.