Akpan Okon

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Akpan Okon na di last Obong of Ibom Kindom araund 1690-1720. Na im broda wey bi Akakpokpo Okon ovatrow am wit di hep of som grup wey bi Eze Agwu, Nnachi Ipia, an di Nnubi Dynasty for di war wey dem dey kol Aro-Ibibio War. As dem kommot am as king na im mek dem stat a niu kindom wey dem dey kol Arochukwu Kingdom.