Akin Lewis

From Wikipedia

Akin Lewis na one Naija fim aktor, direktor an produsa.

How e stat life an karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Lewis wey dem bon for Ibadan, Oyo Stet Naija an grup in Zaria Kaduna Stet. E stat im akting karia for 1973, di same year wey im join one drama grup led by Professor Bode Sowande, wey bi Naija writer an dramatist.Im bikom popula wen im pley one rol in "Why Worry" for 1980 wey bi komedy sit kom on NTA Ibadan, im win Best aktor 1982 base on di siris an nashonal limelight in Madam Dearest, one 2005 Naija fim, produs and dirkted by Tade Ogidan. Over di years Im don feature, produce and direkt meni fim.Im feature for Tinsel, One Naijasoap opera wey dem stat in August 2008 and Heroes and Zeroes, a 2010 Naija fim written and directed by Niji Akanni. In October 2010, im win The Audio Visual Awards (TAVA) for best actor. Im celebrate i 40th years on stage for December 2013.

Fim wey i dey[chenj-am | chenj-am for orijin]