Aimee Elizabeth Semple MacPherson

From Wikipedia

Aimee Elizabeth Semple McPherson wey im befo- befo name na Kennedy; dem born am October 9, 1890 and she kpai September 27, 1944), dem also know am as Sister Aimee or Sister, she be Canada Pentecostal evangelist and we dem no wel wel fo media in di 1920s and 1930s, she be di one we found the ogbonge church we pipu know wella wey dem dey kal Foursquare Church. McPherson be di person wey start to dey mak use of brocast media for church services and she dey beg for donations from pipu, using radio to drag in many people and she dey add jolificate event to her weekly sermon