Agege Stadium

From Wikipedia
Agege Stadium

Agege Stadium na multi purpose stadium for Lagos Nigeria. E get seats capacity of 4000. Na house ground for MFM F.C., Nigeria women's national under 17 Football team and since 1918 of Dreamstar FC ladoes. state Government of Lagos talk say dem don try make dem complete di upgradation of di stadium for February as e dey for Nigeria news agency report.

The lagos stadium na house for Nigeria Women Premier League club Dreamstar F.C ladles and Nigeria premier league club MFM, wey represent di country for 2017.