Adire

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Adire bi di nem dem dey call for Naija; e get anoda wey bi Tie and Dye. Adire don tey for dis we land. Na for dem Yoruba pipul place dem dey do am, na woman-dem wey do am pass. Resist-dyeing na di nem obodo oyinbo pipul dey call am.

Tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

Hin tey wei when dem dey do this cloth,dem go first make the cloth wei dem go use put the dye for hin bodi .Dem pepsin wei dey do am plenti for Abeokuta.