Jump to content

Adim Williams

From Wikipedia
Adim Williams
pesin
Industryfilm industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemAdim Williams Chimezie Chenj-am
Fest nemWilliams Chenj-am
Famili nemWilliams Chenj-am
Wen dem bon am20. century Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
Fest langwejNaijá langwej, Igbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej, Igbo langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, raita, screenwriter Chenj-am
Pat of wok wey e put mindfilm director Chenj-am
Wen e stat wok2002 Chenj-am
E pipulIgbo pipul Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Magnum opusMr Ibu Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Adim Williams na Naija fim dareto wey pipul sabi wel wel for e wok on Abuja Connection trilogy of films.

E don wok wel wel for Nollywood fim indostri sins 2002, wie e don daret fim wey go reach 28 bifo 2006 go end.

Di fim wey bi Joshua wey e du na di fest Nollywood fim wey go dey for American DVD market. Na for December 2005 dem put di fim for maket. E dey among di popula fim akto wey dey for di fim wey dem kol "The Interview".

Adim Williams na dareto and raita, wey pipul sabi for som of e fim like Mr. Ibu in London (2004), Crying Angel (2005), and Valentino (2002).