Adamma (masquerade)

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Adamma (masquerade)

Adamma na maiden spirit mask wey start from Enugu-Igbo southeastern part of Naija. Na only men dey perform de mask and di person wey wear di mask do dey dance to music. Adamma mask dey different from Igbo masks wey remain as e no get any spiritual value behind am.

"Adanma' wey some pipu dey spell 'Adamma' na also girl's name for Igboland in Naija and e mean di first beautiful daughter wey dey di family.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]