Adall

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Adall (for Turkey langwej e mean "pesin wey dey liv for where water surround" or "ples wey get plenti side wey water surround"). you still fit chek:

Pesin papa em[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Kutlu Adalı (1935–1996), na one man from Turkey wey dey tel evribodi as tins tek dey hapun for evriwhere, e dey stil sing smol smol muzik, an im dey always chuk eye for politis mata an im sabi find out abaut how some kind tins be an e dey always tel pipul sey wahala no gud.

Nem of ples[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Adalı, Bigadiç, na nem of vilej
  • Adalı, Kahta, na nem of vilej for Kahta district for Adıyaman Province for Turkey
  • Adalı, Karataş, na nem of vilej for Karataş district for Adana Province for Turkey