Abubakar Sani Sambo

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Professor Abubakar Sani Sambo OON (dem bon am for July 31, 1955) na Naijá Menkanika enjinia an di forma Dareto-General of di Energy Commission of Nigeria (ECN). Abubakar Sani Sambo bi di Chair pesin of di Naijá memba komitee of di World Energy Council (WEC), Africa Region an forma Vice-Chancellor of Abubakar Tafawa Balewa University, Nigeria.

Tori of e life an how e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Abubakar Sani Sambo for July 31, 1955 for Zaria, Kaduna Stet in Naijá.E kolet Bachelor of Science (B.sc) digree in Mechanical Engineering fom Ahmadu Bello University, Zaria in 1979 wit a fest klass In 1983.Sambo stil kolet doctorate digri, Ph.D. in Mechanical Engineering fom di University of Sussex, United Kingdom. Afta e kolet Ph.D, Sambo kom bak to Naijá kon join di Bayero University, Kano where im kolet promoshon rish di posishon of a sinior leshura in 1989 an dem mek am di professor in Energy Study for di sem Univasiti. Dem mek Sambo di vice-chancellor of Abubakar Tafawa Balewa University in 1995 an e du am for two terms (1995-2004).Na Sambo bi di korent Dareto-General an chief executive of di Energy Commission of Nigeria (ECN) an vice chairman of di World Energy Council (WEC), Africa Region, sins November 2007.

Awods[chenj-am | chenj-am for orijin]

Fellowship and Membaship[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]