Jump to content

Abimbola Amusu

From Wikipedia
Abimbola Amusu
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dumilitary personnel Chenj-am
Pat of wok wey e put mindmedicine Chenj-am
Wie e go skulLagos State University Chenj-am
Academic degreeMaster of Business Administration Chenj-am
Wie e dey livNaija Chenj-am
Work locationKaduna Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Abimbola Olatilewa Amusu na Naija solja wey dey kontrol di "Nigerian Army Medical Corps" fom 2015 go rich 2018. Amusa na di sekond fimel ofisa for di histri of di Nigerian Army Medical Corps to kontrol di corps. Dem pik am afta Major General Obashina Ayodele ritaya.[1]

How e tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Amusu get Masta of Business Administration (MBA) (Health Management) fom "Lagos State University". E na examiner wit di "National Postgraduate Medical College of Nigeria" an na memba of Faculty Board; "Faculty of Pathology", for di sem kolej.

Amusu na di authority of di Nigerian Army Medical Corps.E join Naijá Armi as 2nd Lieutenant for June 1982. Amusu don bi dareto an Shif Konsotant "Hematologist", "44 Nigerian Army Reference Hospital" Kaduna fom Septemba 2014 go rish Desemba bifor dem mek am Medikal Corps Komanda.

Amusa dey dis ofis ontil e ritaya for December 2018. E bi one of di two Major jenerals an three Brigadier jenerals wey dem ritaya fom di Nigerian Army Medical Corps for Lagos for 2018.[2][3]

Wia dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. ↑ https://web.archive.org/web/20210119205718/https://army.mil.ng/?p=342
  2. ↑ Five generals exist in Nigeria army
  3. ↑ Army pulls 5 generals out of service