A.A Allen
Hau e go bi
A.A Allen
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Amerika |
| Fest nem | Asa |
| Famili nem | Allen |
| Wen dem bon am | 27 March 1911 |
| Ples wey dem bon am | Sulphur Rock |
| Wen e kpai | 11 June 1970 |
| Place of death | San Francisco |
| Place of burial | Miracle Valley Cemetery |
| Wok wey e dey du | pastor |
Asa Alonso Allen (dem bon am for March 27, 1910 an e kpai for June 11, 1970) wey pipul sabi am wela as A.A Allen bi Amerika Pentecostal pastor wey dey tek faith hil an diliva pipul. E get one time wey im bi pat of voice of hiling wey Gordon Lindsay fest stat.