Øyonn Groven Myhren

From Wikipedia

Øyonn Groven Myhren (Dem born am for 8 August 1969, in Oslo Norway) na Norway lokal musik shi dey sing.

Tori abaut im Life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Øyonn Groven Myhren dey insaid di pipul wey fest stat to dey uze music tok abaut abaut dia kolsho, an shi don kolet awod for Norwegian competishon Landskappleiken. Insaid 1997 na shi kolet award wey bi Sagaprisen. Shi sabi pley flute sef. Shi wok for Mediaeval music an stil folo Aurora Borealis band sef. Shi rilis <<Nivelkin>> (2001) album wit Odd Nordstoga, an som musik wod fom Aslaug Vaa. Dem giv am Spellemannprisen 2022 awod bikos of di way shi dey tek use musik tok abaut dia kolsho. Groven Myhren don wok as aktor bifor for Det Noske Teatret, Riskteatret an Hordaland Theater.

Groven Myhren na di pikin wey Dagne Groven Myhren an Magne Myhren bon. Dagne Griven Mayhren na pesin wey dey du risach abaut buks an Magne Myhren sabi plenti Laguag.

Som of im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Solo Album[chenj-am | chenj-am for orijin]

.2003: Akkedoria frå Kristiania (Etnisk Musikklubb)

.2008: Grisila og Gullveven (Etnisk Musikklubb)

Collaborations[chenj-am | chenj-am for orijin]

With Dvergmål .1996: Visor og Kvæde frå Blåberglandet (Grappa GRCD 2141)

.2004: Song i Himmelsalar (Heilo HCD 7192) With Aurora Borealis

.1997: Harpa (Grappa GRCD4132) 1997 With Eilert Hægeland and Alf Tveit

.1998: I Jolo (Jul På Gamlemåten) (Heilo HCD 7146) With Odd Nordstoga

.2002: Nivelkinn (Heilo HCD 7182) With Kvarts, Berit Opheim, and Birger Mistereggen

.2004: Skal, Skal Ikkje (Kvarts KVARTS 003) With Lars Henrik Johansen .2015: Paa Jorden Fred Og Glæde - (Beloved Christmas Hymns Of 18th-Century Norway) (Etnisk Musikklubb) With Anne Hytta

.2017: Sogesong (Heilo HCD 7319)