Naijá langwej
Hau e go bi
(E kom from Nigerian Pidgin)
Naijá langwej
| Subclass of | English-based creole languages |
|---|---|
| Native label | pidgin |
| Kontri | Naija |
| Indigenous to | Naija |
| Coordinate location | 5°18′0″N 6°24′0″E |
| Writing system | Latin script |
| Ethnologue language status | 3 Wider Communication |

Naijá langwej na popula langwej for Naija an pipul wey dey spik am for Naijá pas 75 miliọn.
Naijá na pijin, a langwej for oda langwej. Naijá for Inglish an wey Afrikan langwej.