Domestication

From Wikipedia

Na di Wey pipu dey tek chenj bush animals an plant to di one wey fit stay for house na im bí di domestication,na im be sey if pesin tek animal from bush an bigin to dey trane dem, dem go kom de chenj small small.