Yuza tok abaut am:Samcaty
Put anoda topikHau e go bi
Latest comment: 9 mọnt wé dọ́n pas by Samcaty in topic I delete ur artiku for Naija pidgin wikipedia
I delete ur artiku for Naija pidgin wikipedia
[chenj-am for orijin]Elo samcity, I enjoi as u dey trai dey rait for Naija pidgin.
I delete your artiku bikos e dey promotional try dey rait artiku fom english Wikipedia or find beta artiku wit beta reference. Jonywikis (tok) 15:57, 4 April 2025 (WAT)
- I fit appeal the delete and rewrite am to no dey promotional? Samcaty (tok) 17:05, 4 April 2025 (WAT)