Jump to content

Yuza tok abaut am:Olaoye Sheu Ibrahim

Page contents not supported in other languages.
Put anoda topik
From Wikipedia
Latest comment: 6 mọnt wé dọ́n pas by Olaoye Sheu Ibrahim in topic Atiku wey you rait for Nigerian Pidgin.

Atiku wey you rait for Nigerian Pidgin.

[chenj-am for orijin]

Elo Ibrahim,

I ci say you dey trai rait for Naija pidgin, Weldon na gud tin.

I don komot wetin you u rait bikos no be for di langwej wey pipul sabi.

Taink you. Jonywikis (tok) 16:33, 7 July 2025 (WAT)Reply

E con be like say pidgin get accent so. No Wam Sha, I troway salama maxima. Olaoye Sheu Ibrahim (tok) 18:06, 7 July 2025 (WAT)Reply